NIGERIA PIDGIN PROVERB

Read Time:1 Minute, 3 Second

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation : Easier said than done.
*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem.
*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever.
*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve.
*The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone.
*Escort me; Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke.
*The water wey dem use take make eba can never be recovered back. English translation: Don’t cry over spilled milk.

Happy
Happy
0 %
Sad
Sad
0 %
Excited
Excited
0 %
Sleepy
Sleepy
0 %
Angry
Angry
0 %
Surprise
Surprise
0 %